-
Osinbajo issues fraud alert on TraderMoni
News & Trends •
tradermoni is a federal governments initiative aimed at providing two million petty traders across the country with collateral-free loans before the end of the year4 the way we do it be say enumerator -like person we dey do census go market go all the places where we get all these traders outside market the roads wey dey lead to market1 vice president yemi osinbajo has issued a fraud alert to warn traders against filling any forms to benefit from the tradermoni scheme1 the vice president who spoke in pidgin english said that anybody carrying forms for tradermini was a fraudster1 no form dey for tradermoni we no dey give anybody form to fill at all the people wey get tradermoni many of them no fit fill form at all so we no dey give anybody form1 osinbajo issued this fraud alert while featuring at a question and answer session at wazobia fm 95.1 on tuesday in lagos1 him go see wetin dem dey sell e go take your photo the thing wey you dey sell your name put everything down on his own tablet na for phone dem go contact you1 the first alert wey you go get na for phone anybody wey don get tradermoni na for phone e dey get am anybody wey carry form come say this one na for tradermoni na lie that one na 4191 everything is electronic you get alert you go cash your money he said1 osinbajo said that by the end of the year two million petty traders would have benefitted from the scheme as it had covered more than 1.3 million petty traders nationwide so far1 the vice president had earlier activated the scheme at obalende makoko and oyingbo markets in lagos. nan1